• Skip to main content
  • Skip to primary sidebar
  • Privacy Policy
GMLyrics Logo

GMLyrics

Gospel and Christian Music Lyrics. Submit, Print and Download Christian and Gospel Music Lyrics By Artiste

You are here: Home / Jlyricz / Jlyricz – Letting Go Lyrics

Jlyricz – Letting Go Lyrics

Lyrics for Letting Go By Jlyricz

God
Your love na the finest thing wey dey my life

God
Your love na the finest thing wey dey my life
Nothing come close no one fit to try
Na coz of You dem dey say I dey shine
Me I dey shine o

Oh God na because of You I never lose my mind
All the things I don see for dis life
Fit to make a man go mad go mad

Why I go tell You bye bye
When na You get my life
And na You dey lift me high
Without You I go go down
Thank You for your sweet sweet grace
Where me I go dey without Your grace
All I am na coz of Your grace o
Your grace o

Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go
Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go

Don’t don’t stop
Shower your blessings on me don’t stop
The way You dey loving me don’t stop
I will follow You non-stop
You’re all I need Lord
There’s no place I’d rather be
Than Your presence oh Lord coz in You is everything

Oh God na because of You I never lose my mind
All the things I don see for dis life
Fit to make a man go mad go mad

Why I go tell You bye bye
When na You get my life
And na You dey lift me high
Without You I go go down
Thank You for your sweet sweet grace
Where me I go dey without Your grace
All I am na coz of Your grace o
Your grace o

Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go
Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go

Search For Lyrics

Reader Interactions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Primary Sidebar

Recent Posts

  • Ku Yi Ta Wa’azi Wurin Mutane Duk
  • Da Duniyan Nan da Girmanta da Yawan Daɗin Rai
  • Charity Isi – Taking Back Lyrics
  • Patrick Elijah – Call it Forth Lyrics
  • Tim Godfrey – Follow Follow Ft. Greatman Takit Lyrics
  • Purist Ogboi – Yeshua Lyrics
  • GUC – My Flag Lyrics
  • Greatman Takit – Bulie Ft. Limoblaze Lyrics
  • Greatman Takit – Look What You’ve Done Lyrics
  • Ko’rale & GreatMan Takit – Commando Lyrics
  • Ebuka Songs – I Will Pray Lyrics
  • Dunsin Oyekan – Who is on The Lord’s Side Ft. Mercy Chinwo Lyrics
  • Dunsin Oyekan – Maranatha Lyrics
  • Dunsin Oyekan – Finger Of God Lyrics
  • Dunsin Oyekan – Stand In The Gap Lyrics
  • Dunsin Oyekan – Because He Is, I Am Lyrics
  • Dunsin Oyekan – When I See You Lyrics
  • Dunsin Oyekan – The Great Revivalist Lyrics
  • Remmy Nwoko – Thanks, Sir Lyrics
  • Bishop Enchy – Not A Show Lyrics

Copyright © 2023 GMLyrics