Site icon GMLyrics

Jlyricz – Letting Go Lyrics

Jlyricz Letting Go Lyrics

Lyrics for Letting Go By Jlyricz

God
Your love na the finest thing wey dey my life

God
Your love na the finest thing wey dey my life
Nothing come close no one fit to try
Na coz of You dem dey say I dey shine
Me I dey shine o

Oh God na because of You I never lose my mind
All the things I don see for dis life
Fit to make a man go mad go mad

Why I go tell You bye bye
When na You get my life
And na You dey lift me high
Without You I go go down
Thank You for your sweet sweet grace
Where me I go dey without Your grace
All I am na coz of Your grace o
Your grace o

Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go
Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go

Don’t don’t stop
Shower your blessings on me don’t stop
The way You dey loving me don’t stop
I will follow You non-stop
You’re all I need Lord
There’s no place I’d rather be
Than Your presence oh Lord coz in You is everything

Oh God na because of You I never lose my mind
All the things I don see for dis life
Fit to make a man go mad go mad

Why I go tell You bye bye
When na You get my life
And na You dey lift me high
Without You I go go down
Thank You for your sweet sweet grace
Where me I go dey without Your grace
All I am na coz of Your grace o
Your grace o

Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go
Sweet sweet Baba mi
I’m never letting go
Amazing Baba mi
I’m never letting go

Exit mobile version