Skip to content
Home » Holyghostburger » Holyghostburger – E Sharp Lyrics

Holyghostburger – E Sharp Lyrics

    Lyrics E Sharp By Holyghostburger

    No think too much no think wetin you dey think
    No think
    You know God?
    Well well
    You know am?
    Na you dey think
    Abeg forget that thing
    No fear
    Eh You know God na you come dey worry
    No fear

    E go sharp ooE go sharp ooo X2
      Dont ever lose hope on Grace oo
    Ego SharpE go Sharp oo X2
    I still dey believe everyday go good oo
    E go sharp ooE go sharp oooo X2
      Don’t ever lose hope on Grace oo
    Ego SharpE go Sharp oo X2

    I still dey believe everyday go good oo
    E Sharp
    With His blood
    E sharp
    With His Word
    E sharp
    With His Name
    E sharp
    With the Holy Ghost
    E sharp
    With the blood of Jesus everything go sharp
    With the name of Jesus everything go sharp
    With His Word  everything go sharp
    With the Holy Ghost everything go sharp
    E sharp x4

    With prayer everything go sharp
    With fasting everythingE go sharp
    With meditating everything go sharp
    With the Holy Ghost everything go sharp
    Don’t give up on God X8
    Remain consistent in your work
    Remain diligent in your work
    Remain loyal in your work
    Glory glory go fall on your work
    E sharp X4

    With prayer everything go sharp
    With fasting everythingE go sharp
    With meditating everything go sharp
    With the Holy Ghost everything go sharp
    Don’t give up on God X8

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *