Skip to content
Home » Chibuzor Okere » Chibuzor Okere – Plenty Plenty Ft. Prinx Emmanuel Lyrics

Chibuzor Okere – Plenty Plenty Ft. Prinx Emmanuel Lyrics

    Lyrics for Plenty Plenty By Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

    [Verse]
    Everyday
    I no go hide am
    See wetin the lord dey do for me Na Plenty

    I praise Your Name
    Hallelujah!
    Wetin the lord dey do for me
    E many

    Jehova Jireh
    Nara ekele n’ne yegi
    (Agama para alleluya)
    Para halleluyah

    Jehova Nissi Nara ekele njiri bia
    (Agama buru alleluia bugara papa)
    Iheoma Chukwu

    [Chorus]
    Plenty Plenty things
    I dey see
    Plenty Plenty things
    All the time

    [Rap]
    Take a look at me bros
    Wetin u dey see bros
    Shey na Plenty blessings wey dey follow me
    Plenty still dey for the Hilux

    Ekene diri Jesus
    Naim way dey give us
    Shaybi naim dey make when we want to collect our cut we nor dey use scissors
    Plenty Plenty I dey pariwo

    Plenty Plenty blessings I dey carry go
    Blessings that added no sorrow and when we dey ball
    We’ll be balling like Taribo
    When You look at my life

    Na Plenty Plenty You go see
    Because I’m serving the God of Plenty Plenty
    Plenty Plenty

    [Chorus]
    Plenty Plenty things
    I dey see
    Plenty Plenty things
    All the time

    Plenty Plenty things
    Plenty Plenty
    Plenty Plenty things
    Plenty Plenty

    Ah ah ha ha
    Eh eh eh eh eh

    Other Chibuzor Okere Lyrics
    [display-posts category=”Chibuzor Okere” exclude_current=”true”]

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *