Skip to content
Home » Prinx Emmanuel » Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us Lyrics

Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us Lyrics

    Lyrics for God No Go Shame Us By Prinx Emmanuel

    Abeg o dont be sleeping on bicycle
    I call my brother for phone
    He ask am how he dey be
    He tell me say everywhere don red and it get as he be.
    I tell ham say no worry as long as say we no dey mortuarry
    see we dey alive we still dey breath it get wetin I beleive

    God no go shame us God no go shame us
    God no go shame us God no go shame us
    {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours
    God no go shame us God no go shame us
    God no go shame us God no go shame us
    {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours

    Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
    Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
    Oga this one no be bobo
    I no dey tell wetin I dont know
    when the time go reach for You to go collect Your bread
    You go collects in shonbo
    It don tey wey You dey grind but e and it be like say Your own never enter
    when dey go send You alert
    Alaye dey no go You Xender
    As for me I no get sugar Eledumare na hin gave me ginger
    na hin dey shower the blessing
    So when I dey sow I no wan needle

    Somebody won carry my picture go babalawo I tell ham to wait first
    say that picture wey hin wan use no fine make I send am the one wy go make sense
    Because say
    God no go shame us God no go shame us
    God no go shame us God no go shame us
    {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours
    God no go shame us God no go shame us
    God no go shame us God no go shame us
    {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours

    Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
    Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
    God no go shame us God no go shame us
    God no go shame us God no goI shame us
    God will not shame us even if this people wan restle us
    You dont know…

    Other Prinx Emmanuel Lyrics
    [display-posts category=”Prinx Emmanuel” exclude_current=”true”]

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *