Skip to content
Home » Chizie » Moses Bliss – You Are Great Lyrics

Moses Bliss – You Are Great Lyrics

    Lyrics :  You Are Great By Moses Bliss Ft. Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika

    You Give Me Wings
    Now I’m Up In The Air
    As I Dey Plant
    You Dey Give Me The Rain
    If No Be You
    Tell Me Where I For Dey
    Baba I Thank You
    Dem For Don Laugh Me
    No Be Today
    Ebenezer,
    You Dey Shower me Your Grace
    Na Your Light
    Wey Dey Show Me The Way
    Baba I Thank You

    Lord You Are Great
    You Are Greatly To Be Praised
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You

    Lord You Are Great
    You Are Greatly To Be Praised
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You

    Jehovah Bu Onyeoma
    Na You Be My Agidigba
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You
    Jehovah Bu Onyeoma
    Na You Be My Agidigba
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You

    Me No Fit Deny Oh
    All Of My Blessings Na Divine Oh
    When I Look Around Oh
    All I See Na Your Hand Oh

    Oh My Daddy Oh
    When E Sour
    You Dey Make Am Sweet Oh
    This Your Grace Oh
    E Loud Oh
    E Dey Speak For Me Oh

    Your Grace Dey Overflow
    From My Head Down To My Toes
    Bianule Bianule
    Ifechukwu Ne Me Oh
    Your Love Is Ever Sure
    I Will Let The Whole World Know
    Chineke Chineke
    Na You I Dey Follow

    Lord You Are Great
    You Are Greatly To Be Praised
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You
    Lord You Are Great
    You Are Greatly To Be Praised
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You

    Jehovah Bu Onyeoma
    Na You Be My Agidigba
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You
    Jehovah Bu Onyeoma
    Na You Be My Agidigba
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You

    Baba No Dey Delay
    If I Call Am Na Cha Cha Cha
    Everything Na Confirm
    E No Get Hand For Yama Yama
    I Can’t Explain The Wonders
    Of Your Presence In My Life
    Na Only You Be God
    I Know Wey Nor Go Fit To Lie
    Ojumegbo Judah
    I Troway Salama
    Onyenememma
    I’ll Praise You Forever

    When You Check Am You Go Know
    Who The Blessings Dey Follow
    From The Northside To The Southside
    See Na Jesus We Dey Show

    Lord You Are Great
    You Are Greatly To Be Praised
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You
    Lord You Are Great
    You Are Greatly To Be Praised
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You

    Jehovah Bu Onyeoma
    Na You Be My Agidigba
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You
    Jehovah Bu Onyeoma
    Na You Be My Agidigba
    Cos E Dey Happen As You Talk Am
    Baba I Thank You

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *