• Skip to main content
  • Skip to primary sidebar
  • Privacy Policy

GMLyrics

Gospel and Christian Music Lyrics. Submit, Print and Download Christian and Gospel Music Lyrics By Artiste

You are here: Home / Morire / Morire – Shining Star Lyrics

Morire – Shining Star Lyrics

Lyrics for Shining Star By Morire

I’m a star, I was born to shine
It is my time
I believe I can fly
Morireoluwa,
I am God’s child

I dey go loke loke
Loke loke
Like eye adaba, loke loke
You sef go go loke loke
Loruko Oluwa,
Like everything will be okay

Because Oluwa l’Oluso aguntan mi
I shall not want, Olasunkanmi
Come see wetin Baba dey do for me
He dey do for me, He dey do for me o
Oluwa l’Oluso aguntan mi
I shall not want, Olasunkanmi
Come see wetin Baba dey do for me
He dey do for me, He dey do for me o

Gba be, everything You do na confirm
Enemies, e gbagbe e
Enemies dey fall down for ground
Si O Olutuunu orun
Fun ore ati agbara re
I’m so grateful for Your love o
Baba, I’m so thankful for Your love o
See I once was blind,
But now I see Baba
Mori ire gba

And I dey go loke loke
Loke loke
Like eye adaba, loke loke
You sef go go loke loke
Loruko Oluwa,
Like everything will be okay

Because,
Oluwa l’Oluso aguntan mi
I shall not want, Olasunkanmi
Come see wetin Baba dey do for me
He dey do for me, He dey do for me o
Oluwa l’Oluso aguntan mi
I shall not want, Olasunkanmi
Come see wetin Baba dey do for me
He dey do for me, He dey do for me o

See, I was born to shine
It is my time
I believe I can fly
Morireoluwa,
I am God’s child

Oh yeah yeah
Oluwa l’Oluso aguntan mi
I shall not want, Olasunkanmi
Come see wetin Baba dey do for me
He dey do for me, He dey do for me o
Oluwa l’Oluso aguntan mi
I shall not want, Olasunkanmi
Come see wetin Baba dey do for me
He dey do for me, He dey do for me o

Other Morire Lyrics
[display-posts category=”Morire” exclude_current=”true”]

Check Out

  • Morire – Shining Star Lyrics

Search For Lyrics

Reader Interactions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Primary Sidebar

SEARCH FOR OTHER LYRICS

Recent Posts

  • Rawlins – Chukwu Buike Lyrics
  • Diya – Can’t Have Enough Ft. G-Wills Lyrics
  • Tochukwu Ibekwe (Mr Tunez) – NSO (Holy) Lyrics
  • Darasimi & Lawrence Oyor – 911 Lyrics
  • Sunnypraise Adoga – I Trust in You Lyrics

Copyright © 2023 GMLyrics