Site icon GMLyrics

Yomi Ikuesan – Baba Run Am Lyrics

Yomi Ikuesan Baba Run Am Lyrics

Lyrics for Baba Run Am By Yomi Ikuesan

Parararara rari
Para riririri rara
Parararara rari
Para riririri rara

I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp

I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp

So I go work
And I go pray
I go wait till the blessings be like rain
I go do wetin me I know
I go do wetin me I know

Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
Jejely jejely
I dey hustle my way I no cause trouble
Oluwa to se ti dangote
Him go pick up the call
Omo e no go tey
Nobody wey no go get
Nobody wey God forget
Oju lope si
Eda seun rere tire adara oh
I go do wetin me I know(repeatedly)
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
My brother no do wetin You no know
My sister no go where You no know
Because wetin dey behind six e pass seven
make You no dey rush
I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp
I fit no Sabi how to press
I no get Maga wey go put me first
But e no mean sey me I no go cashout
If Baba run am
We go need the cashapp
So I go work
And I go pray
I go wait till the blessings be like rain
I go do wetin me I know
I go do wetin me I know
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am
Baba Run am, run am
Baba go Run, run am
Baba RUN AM, run am
Baba go Run, run am

Exit mobile version