• Skip to main content
  • Skip to primary sidebar
  • Privacy Policy

GMLyrics

Gospel and Christian Music Lyrics. Submit, Print and Download Christian and Gospel Music Lyrics By Artiste

You are here: Home / Tim Godfrey / Tim Godfrey – Hero Ft. D Xtreme Crew Lyrics

Tim Godfrey – Hero Ft. D Xtreme Crew Lyrics

Lyrics for Hero By Tim Godfrey Ft. D Xtreme Crew

[Verse 1]
Wetin I for do, who I for call o
If e no be You, how I for run o
Papa o, na You rescue me e e e

No money for pocket
No food to eat
My shoe na so so alignment, no house to sleep
You come rescue me
That’s why You be my hero

[Chorus]
Oh na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why You love me so…

Even when I don loose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my hero oh

My Hero, My Hero, My Hero oh

[Verse 2]
Na so dem dey call me mumu
Their mouth dey chop me like fufu
Dem yab, dem laugh me, reject me, eject me

Dem even say I no go school
Thank You baba u no dey look face, thank You
Baba You no get two face, na You rescue me
That’s why You be my hero.

[Chorus]
Oh na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why You love me so…

Even when I don loose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my hero oh

[Bridge]
I dey lonely, only me
You come love me
Come lift me
My spirit, my soul, take control,
my heart and My love
My hero oh…oh…my hero

[Bridge]
Them go reject me, eject me, dem wound me
Dem wan kpai me, dem no know say na
Because of You i still dey o!

Refrain
Na only You be my hero
Na only You I go follow.

Why You love me so?
I neva know

Video : Hero By Tim Godfrey Ft. D Xtreme Crew

Tim Godfrey - Hero [Official Video]

Other Tim Godfrey Lyrics [display-posts category=”Tim Godfrey” exclude_current=”true”]

Check Out

  • Tim Godfrey – Be Lifted High Ft. Fearless Community Ft. Anderson & Ohgey Lyrics
  • Tim Godfrey – Follow Follow Ft. Greatman Takit Lyrics
  • Tim Godfrey – Evidence Lyrics
  • Tim Godfrey – God Turned It Around Ft. Nathaniel Bassey & Tim Bowman, Jr. Lyrics
  • Tim Godfrey – Nso Ft. Sonnie Badu Lyrics
  • Tim Godfrey – Kabiyesi Lyrics
  • Mr. M & Revelation – Onye Inye Aka Ft. Tim Godfrey Lyrics
  • Tim Godfrey – Your God Lyrics
  • Tim Godfrey – Olorun Mi Lyrics
  • Tim Godfrey – Iyanu A Sele Ft. Pastor E.A Adeboye & Tope Alabi Lyrics

Search For Lyrics

Reader Interactions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Primary Sidebar

SEARCH FOR OTHER LYRICS

Recent Posts

  • Lola Omobaba – Lamb Upon The Throne Lyrics
  • Pastor Ozi – Hallelujah Medley Lyrics
  • Lady Evang. Toyin Leshi – Bi Gbogbo Irun Ori Mi Baje Kiki Ahon Lyrics
  • Praize Notes – Jesus You Be King Lyrics
  • Pastor Anthony Ebong – Moyom Lyrics

Copyright © 2023 GMLyrics