Lyrics for Akpo Aza By Tim Godfrey
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Any time I call am He answer
Even When I sick na my Healer
When I’m in need na provider
When I’m in trouble na Helper
Any pit wey my enemy dig for me jump am pass
Oh oh oh oh
ah ah ah ah
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
I ask am for child e give me children
I ask am for house e give me mansion
Before I dey ask na he dey answer
That is why I dey call am agidigba eh
Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass
Any pit wey my enemy dig for me
Jump am pass
Oh oh oh
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Kpoya na ututo
Kpoya na Oga za
Kpoya na ehehie
Kpoya na oga za
Kpoya na abalie o
Kpoya na oga za
Akpo aza ka chineke mubu
Akpo aza ka chineke mubu
Video : Akpo Aza By Tim Godfrey
Other Tim Godfrey Lyrics
- Tim Godfrey – Battles Lyrics
- Tim Godfrey – Moving Forward (Cover) Lyrics
- Tim Godfrey – Worthy To Be Praised Lyrics
- Tim Godfrey – We Day Hail You Ft. D Xtreme Crew Lyrics
- Tim Godfrey – Gbemisoke Ft. IBK Lyrics
- Tim Godfrey – Ahaa Ft. D Xtreme Crew Lyrics
- Tim Godfrey – Hero Ft. D Xtreme Crew Lyrics
- Tim Godfrey – Kosi Ft. Ccioma & IBK Lyrics
- Tim Godfrey – Amen Lyrics
- Tim Godfrey – Agidigba Ft. Xtreme Crew Lyrics