• Skip to main content
  • Skip to primary sidebar
  • Privacy Policy

GMLyrics

Gospel and Christian Music Lyrics. Submit, Print and Download Christian and Gospel Music Lyrics By Artiste

You are here: Home / Sonnie Badu / Sonnie Badu – Wellu Wellu Lyrics

Sonnie Badu – Wellu Wellu Lyrics

Lyrics for Wellu Wellu By Sonnie Badu

I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)

I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your Name

I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your Name

Video : Wellu Wellu By Sonnie Badu

WELLU WELLU (Official Live Video) by Sonnie Badu - Rhythms Of Afrika

Other Sonnie Badu Lyrics
[display-posts category=”Sonnie Badu” exclude_current=”true”]

Check Out

  • Tim Godfrey – Nso Ft. Sonnie Badu Lyrics
  • Sonnie Badu – My Confidence Lyrics
  • Sonnie Badu – Wellu Wellu Lyrics
  • Sonnie Badu – Bigger God Lyrics
  • Sonnie Badu – Rejoice Lyrics
  • Sonnie Badu – I Hail You Lyrics
  • Sonnie Badu – Imani Lyrics

Search For Lyrics

Reader Interactions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Primary Sidebar

SEARCH FOR OTHER LYRICS

Recent Posts

  • Ojone Martha – My Story Lyrics
  • EmmaOMG & The OhEmGee Band – Oba Ni Jesu Lyrics
  • Becky Adjodi – None Like You Lyrics
  • Ani John King – King of the Earth Lyrics
  • Jaymikee – Dide (Original Song for ENOCH Movie) Ft. Tee Worship Lyrics

Copyright © 2023 GMLyrics