Site icon GMLyrics

Same OG – Awesome God Ft. A.Mose Lyrics

Same OG Awesome God Ft A Mose Lyrics

Lyrics for Awesome God By Same OG Ft. A.Mose

Verse 1.
Unconditional
Na the love wey You get for Your baby girl ooo
You dey make me Glow
Blood of Jesus washing brighter more than Hypo.
One by One
The Blessing everyday na Two by Two
Double up, triple up, See Gbedu (Gbedu)
Look back at the time when life no gat no meaning,
Even when my soul lost rhythm,
You still be the one wey dey give me that feeling, that Chilling,
Pulling me from death to living,
Now You give me song and imma singing

Chorus..
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh..
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh..
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh..
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh.

Verse 2.
You wey fit fetch water with basket to disgrace the bucket ooo..
You wey be strong tower ..
Every night and day You dey keep me safe..
Nobody fit do wetin You dey do
Cos You are more than what men dey call Ya
Who no Gree say You be God, Ode!
Ordeh loya ma Lu maaa
Oleh Gba ooooo..
Awesome God … Awesome God
Yuuuhhh
Ehhhhh. Cheiii.
Chorus.
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh..
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh..
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh..
Awesome God
Awesome God oo..
Awesome God Eh…..
…….
Our God is an Awesome God he reigns from Heaven above with wisdom and power, Lord our God He’s an Awesome God….

Video : Awesome God By Same OG Ft. A.Mose

Other Same OG Lyrics [display-posts category=”Same OG” exclude_current=”true”]

Exit mobile version