Skip to content
Home » Rehmahz » Rehmahz – Zion (Gbe) Lyrics

Rehmahz – Zion (Gbe) Lyrics

    Lyrics for Zion (Gbe) By Rehmahz

    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh be oh ge oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    O ti gbe o ge oh gbe oh
    Tell the man gbe o
    Gbe oh ge oh ge oh
    Gbe oh gbe oh be oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o
    I get the recipe recipe wey go make the devil
    run gbe gbe o
    I get am spiritually me I no come to come
    dey play o
    Me and my guys we dey galant
    Omoh no time for delay o
    E be like barracks for IKEJA
    Omo we no come to play oh
    Last time dem been give am last card no
    replay o
    Shin gbain no go make me to dance to Your
    way o
    Nobi everything I go give out for raba
    Nobi every cloth me I dey buy for yaba
    If e nobi God make You no dial my number
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    O ti gbe o gbe oh gbe oh
    Tell the man ge o
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o
    No devil wey go fit to wreck me surely
    No devil wey go fit to wreck us surely
    Life fi zion na to just dey jolly o
    Life fi zion Oya make we jolly o
    Yeah yeah yeah
    Last time dem been give am last card no
    replay o
    Shin gbain no go make me to dance to Your
    way O
    Nobi everything I go give out for raba
    Nobi every cloth me I dey buy for yaba
    If e nobi God make You no dial my number
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o
    No devil wey go fit to wreck me surely
    No devil wey go fit to wreck us surely
    Life fi zion na to just dey jolly o
    Life fi zion Oya make we jolly o
    Yeah yeah yeah
    Last time dem been give am last card no
    replay o
    Shin gbain no go make me to dance to Your
    way O
    Nobi everything I go give out for raba
    Nobi every cloth me I dey buy for yaba
    If e nobi God make You no dial my number
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh
    Tell the man
    Gbe oh gbe oh gbe oh

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *