Site icon GMLyrics

Rehmahz & Greatman Takit – Salem Lyrics

Rehmahz & Greatman Takit Salem Lyrics

Lyrics Salem By Rehmahz & Greatman Takit

O! Oleng!
Chei
Aye

Remmy Boi, remmy boi, remmy boi
Uhmmmm
Melody man

I no dey let no worry come my way
Nobody fit to make me Shalaye
I dey my hundred no need jara eh
See You later
I’ll be on my way (Okay na)

Man dem
No fit play with my Salem
Cuz my energy pass dem
Na the spirit dey charge me so

Amen
I dey pray for dem man dem
Make this song be their anthem
As e dey do me so oh

Cheee
Che che che che
Melody man
Aye

Sirkin salama dey my side oh aye
And everyday is a lovely day like valentine oh aye
Make Ota mi ko kilo fun omo re make we no fight
Uhmmmm
Cause I come in peace no mean say I come with clear eye
Let’s be guided You see my energy
Is responsible for that melody
Wey be chasing down all my enemies
Kiniyun eya Judah steadily
Dey with me me me man dem
Teti gbo make You sing my anthem
Cause we bringing yeshua pon dem
Never condescending no condemn

Wa wa wa wa wa
Ya ya ya ya ya
Oh yeah

Man dem
No fit play with my Salem
Cuz my energy pass dem
Na the spirit dey charge me so

Amen
I dey pray for dem man dem
Make this song be their anthem
As e dey do me so oh

Exit mobile version