Skip to content
Home » Pastor Ozi » Pastor Ozi – My Paddy Lyrics

Pastor Ozi – My Paddy Lyrics

    Lyrics for My Paddy By Pastor Ozi

    [Intro]
    MIMO, MIMO
    MIMO, MIMO, MIMO

    [Chorus]
    Holy Ghost na my paddy o
    I’m alone
    Holy Ghost na my paddy o
    I’m not alone….

    [Solo 1]
    Why You dey fear like this,
    Why You dey worry?
    Wetin people do to You,
    Wey make You dey cry?
    Wetin satan snatch from You,
    Wey make You feel sad?

    Wetin be that poverty,
    Wey make You dey worry?
    (I say) wetin be that sickness o
    Wey You dey fear?

    You no know say (say)
    God is good?
    You no know say (say)
    God is with is with You?
    You no know say (say)
    God is good?

    [Repeat Chorus]

    [Solo 2]
    I will praise Almighty God
    For all the things He has done for me
    (You) take away my shame
    And make me head and not the tail
    Holy Ghost na my paddy
    I no dey fear, I no dey shake

    Papa dey provide all my need
    Anytime when I call Him name
    No dey wander, wander
    Make Him Your paddy, You go succeed
    Anytime You call Him name
    E go answer with no delay
    Repeat Chorus
    Mimo Mimo
    Mimo, Mimo, Mimo

    Holy Ghost
    Holy, Holy, Holy Ghost
    Repeat Chorus
    Tongues…

    Other Pastor Ozi Lyrics [display-posts category=”Pastor Ozi” exclude_current=”true”]

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *