Site icon GMLyrics

Onu Peter – Na Miracle Lyrics Ft. Emmyzyz

Onu Peter Na Miracle Lyrics Ft Emmyzyz

Lyrics for Na Miracle By Onu Peter Ft. Emmyzyz

Miracle no dey tire You yo yo yo
Oh my God eeh

Waking up to see another day
Na miracle Papa
Di blind sees
Di lamb too walk
Na miracle Papa
And everyday by day
A brand new grace I see Papa
My pikin dey chop
And man – pikin dey healthy
Miracles everywhere
I see Papa eii
You nor dey take me play
You never let me down
You nor dey do me
wuru wuru wuru wuru wuru
You nor dey do me
wuru wuru eee
Oh my God eeh

You’re the one who made the impossible possible
And with You
You nor dey tire
You nor dey fail Papa

Na miracle working God ehh (Miracle miracle )
Na miracle working Papa You bi yeh yeh (Miracle miracle )
Na miracle working God ehh (Miracle miracle )
Na miracle working Papa You bi yeh yeh
Oh my God eeh

I no fit shout all the love I dey see no be me
Na miracle maker
And everything I want I dey see yeh
Na miracle doer eeh
Not by power not by might
Na the grace of God we no dey doubt am yeh
That’s why I dey denge pose e dey pey pey those wey dey chuk their nose

You’re the one who made the impossible possible
And with You
You nor dey tire
You nor dey fail Papa

Na miracle working God ehh (Miracle miracle )
Na miracle working Papa You bi yeh yeh (Miracle miracle )
Na miracle working God eeh (Miracle miracle )
Na miracle working Papa You bi yeh yeh
Oh my God eeh

So many things in my life wey You do for me ee
I cannot just explain
Miracle working God yeah eeh
Di way You turn my life around
I cannot get enough
Miracle working God yeh eeh aiii

Miracle miracle
Miracle maker yeh
Miracle miracle
Miracle doer yeh
Miracle miracle
Miracle maker yeh
Miracle miracle

Exit mobile version