Skip to content
Home » GUC » Minister GUC – Man Wey God Show Mercy Lyrics

Minister GUC – Man Wey God Show Mercy Lyrics

    Verse
    If to sey na might
    If to sey na power
    If to sey na anything wey we fit use dey brag oh
    I for don die oh
    I for don craze oh
    I for don kpeme oh
    I for don lose oh

    Chorus
    I be man wey God show mercy
    Man wey God show mercy
    Man wey God show mercy for life
    I be man wey God show mercy
    Man wey God show mercy
    Man wey God show mercy for life

    Verse 2
    If to say na money
    If to say na connection
    If to sey na anything wey we fit use dey make mouth
    I for don die oh
    I for don lost oh
    I for don kpeme oh
    I for don lose oh

    Chorus
    I be man wey God show mercy
    Man wey God show mercy
    Man wey God show mercy for life
    I be man wey God show mercy
    Man wey God show mercy
    Man wey God show mercy for life

    Bridge
    This righteousness that I have, is Yours
    This holiness that I profess, You gave
    You did it all
    You gave me strength
    You helped me stand
    You are my rock
    You are my hope
    You are my peace

    Chorus
    I be man wey God show mercy
    Man wey God show ah…

    1 thought on “Minister GUC – Man Wey God Show Mercy Lyrics”

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *