Lyrics for Grace By Mfon Hilary
[Intro]
Oooh i-yea yea, na grace uwoooh yea
[Verse]
I no de struggle but I de enter
I no get wings but I de fly
I no be the best but I dey win o
Wetin grace no fit do?
E don de restore me, elevate me to another level.
[Chorus](2×)
The life wey I de live na by grace,
Things wey I no deserve I get them o,
Goodness and mercy de follow me,
Na God’s grace
[Verse]
Wetin I for do without Your grace
Where I for dey without Your grace
Tears de comot for my eyes o
When I remember o
How You took away my sin, how You took away my shame, My pains, give me a new name(just like that).
[Chorus](4×)
The life wey I de live na by grace,
Things wey I no deserve I get them o,
Goodness and mercy de follow me,
Na God’s grace
[Outro]
Amazing grace I de sing o
E pick me up from the miry clay, set my foot on the rock to stay.
I was so empty, grace filled me up
My future now de bright
Na God’s grace
My future now de bright
Na God’s grace..
Other Mfon Hilary Lyrics
[display-posts category=”Mfon Hilary” exclude_current=”true”]