Skip to content
Home » Greatman Takit » Ko’rale & GreatMan Takit – Commando Lyrics

Ko’rale & GreatMan Takit – Commando Lyrics

    Lyrics for Commando By Ko’rale & GreatMan Takit

    You’ve Got The Whole World In Your Hand

    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Wetin Pass You E No Dey Dey Dey
    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Commando Do Do Commando Commando

    I Get God And I Get Life
    Everything Else E Go Work For Me
    Me I No Dey To Dey Run Kiti Kata
    Na You Make The Favour Follow Me O
    You Make The Blessing Come Dey Knock My Door
    And If I Want I Go Order O Order Oooo

    Me No Dey Do Forecasting
    Anything I Want I Order O
    Everything Nice And Smooth
    E Be Like Didier Drogba Drogba O
    Me No Dey Do Forecasting
    Anything I Want I Order O
    Everything Nice And Smooth
    E Be Like Didier Drogba Drogba O

    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Wetin Pass You E No Dey Dey Dey
    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Commando Do Do Commando Commando

    Commander O Yea Yea
    Follow The Lamb I Dey See Am The Thing Dey Totori
    Na You Tell Me Say My Pikin When You Need Me Make You Dey Call On Me
    This Na My Confidence
    Every Time I Call You Over Competent
    I No Need To Komot From You You’re The Vine
    And I Go Dey Steady Dey Tap Am

    Me No Dey Do Forecasting
    Anything I Want I Order O
    Everything Nice And Smooth
    E Be Like Didier Drogba Drogba O
    Me No Dey Do Forecasting
    Anything I Want I Order O
    Everything Nice And Smooth
    E Be Like Didier Drogba Drogba O

    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Wetin Pass You E No Dey Dey Dey
    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Commando Do Do Commando Commando

    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Wetin Pass You E No Dey Dey Dey
    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Commando Do Do Commando Commando

    Biko Kponu Chinasa Oh
    Chinasaram Okwu K’ibu
    Chineduuu
    Chinedum Ije Ka Ibu
    Onye Nsó
    Só Gi Macha Ihe N’ile
    Commando Do Do Ohh Commando

    Biko Kponu Chinasa Oh
    Chinasaram Okwu K’ibu
    Chineduuu
    Chinedum Ije Ka Ibu
    Onye Nsó
    Só Gi Macha Ihe N’ile
    Commando Do Do Ohh Commando

    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Wetin Pass You E No Dey Dey Dey
    You’ve Got The Whole World In Your Hand
    Commando Do Do Commando Commando

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *