Skip to content
Home » Kenny K'ore » Kenny K’ore – Na Your Way Lyrics

Kenny K’ore – Na Your Way Lyrics

    Lyrics for Na Your Way By Kenny K’ore

    A calm sea nor fit make a sailor
    Abi you don see a camel enter needle eye before
    That road wey be narrow road
    Still is a very narrow road

    This is not a money song
    NA YOUR WAY
    No be say YOU no dey give money

    YOUR WAY no be my way
    YOUR WAY no be their way

    Even though pain dey there
    NA YOUR WAY
    Persecution dey there
    NA YOUR WAY
    CHINEKE
    NA YOUR WAY sure pass o

    Even though suffer dey
    NA YOUR WAY
    Ewo
    NA YOUR WAY
    DADDY mo
    NA YOUR WAY SURE PASS O

    Sometimes sorrow dey there
    NA YOUR WAY
    Challenge dey there
    NA YOUR WAY
    No shaking
    NA YOUR WAY SURE PASS O

    Even sef peace dey
    NA YOUR WAY
    Mercy dey there
    NA YOUR WAY
    Oh favour dey there
    NA YOUR WAY SURE PASS O

    YOUR WAY
    YOUR WAY
    YOUR WAY

    Gold must surely pass through fire
    Abi you don here JEHOVAH talk lie before
    YOUR eye is on the sparrow
    YOU’RE watching over me

    This is not a money song
    NA YOUR WAY
    No be say YOU no dey bless boku

    Make YOUR WAY my way CHIM O
    Make YOUR WAY their way

    Even though pain dey there
    NA YOUR WAY
    Persecution dey there
    NA YOUR WAY
    CHINEKE
    NA YOUR WAY SURE PASS O

    Even though suffer dey there -Ewo!
    NA YOUR WAY;…
    DADDY mo

    (Resp: Na Your Way, Na Your Way, Na Your Way, Sure Pass O)
    Olorihie lorihe lorihe e
    CHINEKE
    No shaking
    Even sef peace dey
    Mercy dey there
    Favour dey there o
    Hmmmm
    ODOGWUNAYA DADDY mo
    NA your way sure pass o
    I will tell the world NA YOUR WAY
    I will tell them NA YOUR WAY
    I will tell them NA YOUR WAY
    SURE PASS O
    Make I dey die dey go
    I go tell them NA YOUR WAY
    I go tell them say o
    NA YOUR WAY SURE PASS O
    Make I dey suffer dey go
    I go tell them NA YOUR WAY
    I go tell them NA YOUR WAY
    SURE PASS O

    YOUR mercy over me
    Mercy e pass understanding
    E dey boku\×5)
    Ohhh ehhhh
    CHINEKE
    Ohhh
    YOUR WAY
    Lead let me follow
    BABA
    YOUR WAY SURE PASS
    SURE PASS

    Other Kenny K’ore Lyrics
    [display-posts category=”Kenny K’ore” exclude_current=”true”]

    Tags:

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *