Lyrics for Papa By Kaydeegospel
Intro
Oooo, hey! Its kaydeegospel, ahhhhh, oooooo yeahh!
Daddy mi, you’ve been guiding me
Saving me oo, you’ve been loving me
You are God you’re not a man eh, you no fit die owee
See your words will come to pass ehh, you no fit lie ehyaa
Na your love be my support, gimme comfort, me I no fit frustrate owee,
I go prostrate aaii
Na your love be my support, gimme comfort, me I no fit frustrate owee,
I go prostrate aaii
Chorus
Say na you be my papa o, my papa oooo, my papa o, my papa o
Say na you be my papa o, my papa oooo, my papa o, my papa o
Verse 1
My Papa no dey use me play, before I call he answer me
Wetin he promise he don am, he’ll never dribble me!
When I ask am for chop o, He no dey gimme stone
See as he package my life o, why I no go bugga ehh
Chorus
Na your love be my support, gimme comfort,
me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii
Na your love be my support, gimme comfort,
me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii
Say na you be My Papa o ( everybody sing),
My Papa oooo (everybody praise),
My Papa o (papa wey dey do am) My Papa o (He’s done me good o)
Say na you be My Papa o( My papa dey here),
My Papa oooo (I don’t care what they say)
my papa o (Papa dey here), My papa o
Interlude
And na you wey love me first! I dey Manifest!
Na your grace be my defence oo wey, No be by strength.
Na your love be my support (support o), gimme comfort (comfort ooo)
Me I no fit frustrate owe (na lie oo) I go prostrate aaii (I salute o)
Shee na you be my papa o (Its your love o), my papa oooo (its your love)
My papa ooo o (Its your love o), my papa o (its your love)… 2ce
Outro
Ehhhh, you’re My Father now, your love and your mercy, takes me higher!
Higher higher higher high! And the the way you are God,
And the way your God, you make me wonder
Yes you are, yes SIR!!
Other Kaydeegospel Lyrics
[display-posts category=”Kaydeegospel” exclude_current=”true”]