Site icon GMLyrics

GodSong – Jah Lyrics

GodSong Jah Lyrics

Lyrics for Jah By GodSong

Me like Father Jah God
Me like Father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?

Oh!… e not matter dem matter
Eh!… Say we know Jah
Eh!… Jah na dey there

See omo Father ni Mi
Jah God!

See me I know You
Me I know You
Me I know You
Me I know You
Eh… Eh

Me like Father Jah God
Me like Father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?

Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know You

You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Eh… Eh

See me I know You
Me I know You
Me I know You
Me I know You
Eh… Eh

See all the matter wey dem do me dem ‘am fade off.
Me plus Jah now we dey roll like son and Father.
Stand man tall now me na pick up me na further.
Rise man high now me na so high me na flyer

Oh oh oh na
Jah God dey bless me so nah
Eh… Eh… Eh

Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know You

You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Eh… Eh

See me I know You
Me I know You
Me I know You
Me I know You
Eh… Eh

Other GodSong Lyrics
[display-posts category=”GodSong” exclude_current=”true”]

Exit mobile version