Lyrics for Padi By Gaza Danladi
I been no fit to call You my friend
Now we don beat that level times 10
And through every journey You be right there with me
clear my path even to the end
Nothing wey dem talk wey I send
And me I no dey like to pretend
and though they try to shame us my desire is true and I tell them with You I stand
Kilon soro..
Na me and You wey dey for Your
Control and still ready for more
Assurance cover me omo
Dem never know the way we roll
Coz I’m feeling You gon gon
On Your door I keep knocking kon kon
Like horn You’re pushing me pon pon
The loving You give dey make me whole
Padi yea
Take all of me yea
It’s is my heart wey You colobi yea
Them say You don turn me to dundee yea
But me I no mind
I’m always on Your mind
Something that’s hard to find
I can’t explain it, driving me crazy
Oh it is such a vibe
You’ve got me mesmerized
Oh now I realize
Nowhere feels better, than in Your shelter
I’ll never jeopardize
Kilon soro..
Na me and You wey dey for Your
Control and still ready for more
Assurance cover me omo
Dem never know the way we roll
Coz I’m feeling You gon gon
On Your door I keep knocking kon kon
Like horn You’re pushing me pon pon
The loving You give dey make me whole
Padi yea
Take all of me yea
It’s is my heart wey You colobi yea
Them say You don turn me to dundee yea
But me I no mind
Of Your eyes Your eyes, Your eyes
You call me the apple of Your eyes
And I know You’re telling me no lies yea…
Your mind, Your mind, Your mind
Everyday I be steady on Your mind
I’ve never seen any of Your kind….
You know…
Yaron Danladi
It’s Your boy Gaza…
Leave a Reply