Skip to content
Home » Frank Edwards » Frank Edwards – Kale Ya Lyrics

Frank Edwards – Kale Ya Lyrics

    Lyrics for Kela Ya By Frank Edwards

    Rich boy ee!!
    Nothing do me! Ee!!
    It’s your one and only! Ee!!
    Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
    Rock town In the building
    One thing for sure, You no fit pull me down
    Cause I’ve been lifted higher
    God dey my side, i no fit fall for ground
    Yes i’ve been lifted
    Dare not touch, am the apple of God’s eye
    Nothing do me and nothing wey fit do me
    Fly like an eagle, roar like a lion
    Na baba God do am
    Wetin we go do now to praise Him
    KELE YA, KELE YA, KELE YA
    oh oh oh oh!
    KELE YA, KELE YA, KELE YA
    ome mma!With you i no dey fear anything at all
    With you i no dey shake, i no dey tremble.
    One thing for sure
    I no go let you go
    Not if im be say
    You dey blow my mind
    Bright lights everywhere
    You dey make me shine
    You dey make me fine
    And everybody knooows!
    Fly like an eagle, Na baba God do am
    Wetin we go do not to praise Him
    KELE YA, KELE YA, KELE YA
    oh! Oh! Oh! Oh!
    KELE YA, KELE YA, KELE YA
    ome mma x4
    Rock town in the building
    Rich boy, am a rock star

    Video : Kela Ya By Frank Edwards

    Kele Ya by Frank Edwards

    Other Frank Edwards Lyrics
    [display-posts category=”Frank Edwards” exclude_current=”true”]

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *