Skip to content
Home » Frank Edwards » Frank Edwards – Happiness Lyrics

Frank Edwards – Happiness Lyrics

    Lyrics for Happiness By Frank Edwards

    Intro
    Oh Na na na na na
    Oh Na na na na na
    Na na na na na

    Verse 1
    And me already know say happiness is key
    And You already know say worry worry cannot change a thing
    That’s why the Bible tell me say in every situation, say make I praise praise

    Say when You see me dance
    E be like say na craze
    I dey dance like David
    Lord I thank You for the love, the life, protection, and salvation

    Pre-Chorus
    Why You love me this o?
    Tell me why You love me like this o?
    Abeg leave me make I dance
    Every time You see me dancing
    Please I no go wait
    Come dance with me

    Everytime You see me smiling
    I just wanna make You smile too

    Chorus
    As You dey dance
    Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
    Favour o, blessings, grace, miracles
    Anything wey You want
    Blessings, grace, miracles

    Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
    Na na na na na
    Oh Na na na na na
    Oh Na na na na na

    Verse 2
    When dey fire fire
    My God just dey cover cover
    Everything dem do e dey bounce back
    Na God dey play my soundtrack

    Ah! na baba God be Okaka
    Na him dey make me call him my Papa
    Each and everyday You make me wonder wonder
    You no dey play me wayo o
    Poverty go low low low
    Sickness go low low low
    God You love me, love me

    Pre-Chorus
    Tell me why You love me like this o
    Abeg leave me make I dance
    Every time You see me dancing
    Please I no go wait
    Come dance with me

    Everytime You see me smiling
    I just wanna make You smile too

    Chorus
    As You dey dance
    Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
    Favour o, blessings, grace, miracles
    Anything wey You want
    Blessings, grace, miracles
    Make You carry Favour, blessings, grace, miracles

    Na na na na na
    Oh Na na na na na
    Oh Na na na na na

    Bridge
    Happiness is key
    Worry no dey help
    Everything is working
    Working for Your good

    Happiness is key
    Worry no dey help
    Everything is working
    Working for Your good

    Oya dance now
    Like a winner man (Ehen)
    Praise the Lord
    Move Your body
    Hallelujah

    Oya dance now
    Like a winner man (Ehen)
    Praise the Lord
    Move Your body

    Abeg leave me make I dance
    Shebi na the word of God be my medicine?
    Na goodness and mercy na dem go dey follow me
    Even if I like I go do shakara for them

    From glory to glory na em be my story eh
    Na na na na na na
    Na na na na na na

    Chorus
    As You dey dance
    Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
    Favour o, blessings, grace, miracles
    Anything wey You want
    Blessings, grace, miracles
    Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
    Ahhh!

    Other Frank Edwards Lyrics
    [display-posts category=”Frank Edwards” exclude_current=”true”]

    Tags:

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *