Skip to content
Home » Chris ND » Chris ND – Amara Ya Ft. The Pillaz Lyrics

Chris ND – Amara Ya Ft. The Pillaz Lyrics

    Lyrics for Amara Ya (His Grace) By Chris ND  Ft. The Pillaz

    [Chorus]
    Amara ya
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    Amara Chi
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    The Spirit of the Living God
    Spirit of the Living God
    Abide with me, forever

    Amara ya
    Bara’uba

    Amara Chi
    Bara’uba

    Ona emem tininini tininini
    He dey do me tininini tininini
    Aahaa…

    [Verse]
    If no be by Your grace
    Your grace, Your grace
    I no for win this race
    I no for win this race oooh

    No matter wetin dem dey talk oh….
    I still dey sing Your Praise oh….
    (I still dey see Your face)

    Through the flaming blaze
    I still dey see Your face
    It’s only by Your grace oh…
    Amara Chukwu bara’uba n’ebem no….

    [Chorus]
    Amara ya
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    Amara Chi
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    The Spirit of the Living God
    Spirit of the Living God
    Abide with me, forever

    Amara ya
    Bara’uba

    Amara Chi
    Bara’uba

    Ona emem tininini tininini
    He dey do me tininini tininini
    Aahaa…

    [Verse 2]
    To succeed in this life
    No be by muscle
    Despite the troubles…
    No be by struggle
    Aahaa….

    All You need na Him grace
    Amara Chukwu, Amaka e mama omaka

    Now I dey progress o…
    Because my matter, na Him case oh….
    No more delay oh…
    No more disgrace oh….
    Amara Chukwu, Amaka e mama omaka

    [Chorus]
    Amara ya
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    Amara Chi
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    The Spirit of the Living God
    Spirit of the Living God
    Abide with me, forever

    Amara ya
    Bara’uba

    Amara Chi
    Bara’uba

    Ona emem tininini tininini
    He dey do me tininini tininini
    Aahaa…

    (Saxophone Playing)

    Amara ya
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    Amara Chi
    Bara’uba
    (N’ebem no)

    The Spirit of the Living God
    Spirit of the Living God
    Abide with me, forever

    Amara ya
    Bara’uba

    Amara Chi
    Bara’uba

    Ona emem tininini tininini
    He dey do me tininini tininini
    Aahaa…

    Other Chris ND Lyrics
    [display-posts category=”Chris ND” exclude_current=”true”]

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *