Skip to content
Home » Blessing O.J » Blessing O.J – Biggie Things Lyrics

Blessing O.J – Biggie Things Lyrics

    Lyrics for Biggie Things By Blessing O.J

    Na so You dey do
    Biggie Biggie things for me
    Na so You dey do
    Biggie Biggie things for me

    Watin my papa nor fit do
    Watin my mama nor fit do

    Na so You dey do Biggie Biggie things for me

    Verse 1
    Come and see oh
    He has done it again
    Come and see oh
    My God is still doing good
    He has done what no man can do
    Owese ne’gbokan
    Uwese vbe’gbe mwen (2x)

    Chorus
    Na so You dey do
    Biggie Biggie things for me
    Na so You dey do
    Biggie Biggie things for me

    Watin my papa nor fit do
    Watin my mama nor fit do

    Na so You dey do Biggie Biggie things for me (2x)

    Verse 2
    You gave me life
    You give me Joy
    You give me everything I need
    Ehh oh Baba
    Ighi-mie na ya gie we oh

    You gave me life
    You give me Joy
    You give me everything I need
    Osalobua
    Uwese vbe’gbe mwen

    Chorus
    Na so You dey do
    Biggie Biggie things for me
    Na so You dey do
    Biggie Biggie things for me

    Watin my papa nor fit do
    Watin my mama nor fit do

    Na so You dey do Biggie Biggie things for me (2x)

    Leave a Reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *