Site icon GMLyrics

Awesome G.- Over Do

Lyrics Over Do By Awesome G.

Chorus
You Dey Do Wetin Man No Fit Do
And You No Wan Nothing To Border Me
Na By Him Grace
I Move And Breath
Papa Na You Its All Belong To You

Verse 1
The Lord Is My Shepherd
I Shall Never Ever Want
Na You Be Daddy Wey Dey Pampa
You Put In Your Arms To Stay
The Wey You Love Me Like This
I Can Not Even Explain
You No Dey Make Me Dey Border
You Dey Make I Call If I Wonder

Chorus
You Dey Do Wetin Man No Fit Do
And You No Wan Nothing To Border Me
Na By Him Grace
I Move And Breath
Papa Na You Its All Belong To You

Verse 2
You Say Make I Raise Up
Say My Light Don Come
But People Still Dey Fine Me
I No Go Fear I Dey Your Hands Oh
If I Jam Trouble I Go Call You
You No Dey Carry Me Play
You Wey Dey For My Back
Olorun Tolagbara Osubare Mare

Exit mobile version