• Skip to main content
  • Skip to primary sidebar
  • Privacy Policy

GMLyrics

Gospel and Christian Music Lyrics. Submit, Print and Download Christian and Gospel Music Lyrics By Artiste

Austin Omozeje – Eledumare Lyrics

November 16, 2022 by Mayowa Leave a Comment

Lyrics for Eledumare By Austin Omozeje

Verse 1:

Wetin my eyes don see
My mouth no fit talk am
Even people wey dey here with me
Their mouth no fit talk am too
Na only God know where dey pain me
As I stand for here today
Na him be the only true God I know
I don talk am before
I go still talk am again
Na my papa do am for me
Nyn make me still dey here
Oya oya oya oya
Join me give am praise
For the good things He has done.
Ouuuuuuuuuuuuuu
Ouuuuuuuuuuuuu
ELEDUMARE!!!!

Verse 2:

I don dey tire for Your case
As I tell You reach You no wan hear
You don too stay dey waka about
Time don reach make You follow Jesus
I can’t explainnnnnn
The way e dey do me for body
E dey make me highhhhhhh
When it comes to Grace
Omo na we get am
I dunno whyyyyyyy
You still dey wait
Make we drag You for body for body
When it comes to grace
Omo na we get am
ELEDUMARE!!

Filed Under: Austin Omozeje

Check Out

  • Austin Omozeje – Ovie Ft. Theblend & Victor Atenaga Lyrics
  • Austin Omozeje – Eledumare Lyrics

Search For Lyrics

Reader Interactions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Primary Sidebar

SEARCH FOR OTHER LYRICS

Recent Posts

  • Grace Amah – You Alone Deserve All My Praise Lyrics
  • Emmanuel Dave – Al’ajibi Lyrics
  • Wisest-Son – Holy Ghost Lyrics
  • Rehmahz – Zion (Gbe) Lyrics
  • Prinx Emmanuel – Kpeme Ft. Lyrical HI Lyrics

Copyright © 2023 GMLyrics