Lyrics for Oil Dey My Head By 3jwise Ft. Ceejay, Austin Fame & Emmykoks
Oil dey for my head, amen, blessing dey for my head, amen. Favor dey for my head, amen, na so, amen oo amen.
Blessing follow u go, amen, favor follow u go, amen, goodness go follow u go, amen. Amen oo amen, amen 10x
1st rap
Ororo de my head oh
I don dey fly
But u still de bed oh..
Hmmmm…
All around me na favour
Naba nia
Godi go topam with Flavour
See the boy don de dance around
Yaa
blessing yakpa seee turn around
Amazing grace
Sweet the sound
I nogo lie i been loss but now am found
chei…
Now I de feel like a king oh..
Praise the Lord na d song i de sing oh
My enemies don de bark likey bingo
Touch me and fall down
You no how the thing go
Me i no sey u de feel this grace
Try anointing and chop disgrace
Even supreme court go run for Your case
My God power nodey look face because
2nd rap
I go denge denge, I go pose.
My life is the show , na baba God be the host.
Enemies I’ve overthrown, I’ve taken possession, so now I rule on the throne
The words of the Bible say ye are gods, I believe, so I’m living way above.
On a daily I see my blessings overflow. yo,
I dey reap the seeds wey i sow.
I’m living my life on a wavy ,
God has been good,
He has been too faithful to fail me.
Solid foundations I’m laying,
Na grace be the code -Double promotion like it’s nothing.
He’s given me, authority, I’ve got audacity, the devil is beneath my feet.
I’ve been through phases of scrutiny, the journey wasn’t easy… but now I’m bagging the deals.
3rd rap
Blessings wey big like e Ghana must go
See me dey fly when u carry moto
See na my song wey dey carry the show
Paparazi dem dey snap me photo
Call me fame o…. See I knw where I came from…… and I’m greatful for the future i see dear lord…. hei God…
Joy wey dey come in d morning we spending the money…….goodness and mercies dey follow me surely…
Favour dey scent follow me like e curry…
Was counting blessings wen u call me, sori…
Joy wey dey come in the morning we spending the morning, goodNess and mercies dey follow me surely
Favour dey scent follow me like e curry ei…..
Verse
See i get anointing wey de break the york….
See ororo dde mek my enemies choke
See.my God no de take me joke
God’s word inmy life e de work oh.
Repeat chorus
Chorus_ oil dey for my head, amen, blessing dey for my head, amen. Favor dey for my head, amen, na so, amen oo amen. Blessing follow u go, amen, favor follow u go, amen, goodness go follow u go, amen. Amen oo amen, amen 10x
Other 3jwise Lyrics
[display-posts category=”3jwise” exclude_current=”true”]